• Advertise with Us
  • Privacy Policy
  • Disclaimer
  • Get Featured On www.urstrulypraiznews.com
  • Contact Us
  • About Us – UrsTrulyPraizNews
UrsTruly Praiz News
  • Home
  • Celebrity Buzz
  • Gossip
  • Trends
  • Lifestyle
  • Videos
  • Music
  • Photos
  • Local News
  • Exclusives
  • World News
No Result
View All Result
  • Home
  • Celebrity Buzz
  • Gossip
  • Trends
  • Lifestyle
  • Videos
  • Music
  • Photos
  • Local News
  • Exclusives
  • World News
No Result
View All Result
UrsTruly Praiz News
No Result
View All Result
Home Local News

PIDGIN NEWS: Ghana Covid-19 Cases Come Rise Catch 200 New Cases Daily-More News Dey.

Urstruly Praiz by Urstruly Praiz
January 19, 2021
in Local News
0
PIDGIN NEWS: Ghana Covid-19 Cases Come Rise Catch 200 New Cases Daily-More News Dey.

Nana Addo Danquah

0
SHARES
ShareTweet

Nana Addo Danquah

Ghana scientists come discover new variant of Covid-19 after genomic sequencing show say de virus enter de country.

President Akufo-Addo reveal say dem find de new strain for passengers who arrive for de airport dema inside.

Nana Akuffo Addo talk say “Recent genomic sequencing wey wana scientists do de prove say some passengers who arrive test positive for de new COVID-19 variant”

As we dey talk now, de Ghana health officials start dey isolate de infected passengers wey dem sanso dey start dey do contact tracing among de general population sake of some of dem attend parties, weddings, funerals den tins wey dem no observe Covid-19 safety protocols.

As Prez Akufo-Addo dey deliver ein speech, he talk say de number of patients who dey ICU rise from 18 to 120 and Dem dey inside critical condition too.

As we dey now,de number of active Covid-19 cases for Ghana be 1,924 wey de deaths dat dey inside catch 352 wey 33 patients dey inside critical condition.

Source: www.urstrulypraiznews.com

Post Views: 907

Comments

0 comments

Tags: Covid 19Ghana Health Service
Previous Post

UMaT’s Very Own P.S Kwofie Takes Viewers Through The Second Episode Of Anger Management-Video.

Next Post

Election Petition: NDC Do Yawa Sake Of Court Dismiss Dema Petition Wey Suggest Say Make EC Come Explain How Dem Transmit Den Declare Results.

Urstruly Praiz

Urstruly Praiz

Emmanuel Quainoo Otoo known professionally as Urstruly Praiz is a Ghanaian celebrity blogger, freelance journalist,a publicist, PRO and a global reporter. He is the CEO of PraizFame Africa and PraizFame Talent Management.

Next Post

Election Petition: NDC Do Yawa Sake Of Court Dismiss Dema Petition Wey Suggest Say Make EC Come Explain How Dem Transmit Den Declare Results.

Leave a Reply Cancel reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Browse by Category

  • Celebrity Buzz
  • Events
  • Exclusives
    • World News
  • Fashion
  • Gossip
  • Lifestyle
  • Local News
  • Music
  • Photos
  • Politics
  • Sports
  • Technology
  • Top Story
  • Trends
  • Videos
  • World News

Recent Comments

  • Urstruly Praiz on Creativity At It’s Best: Talented DanceFada Seth Speaks On His Creative Dancing Journey
  • Bla Jhoe on Creativity At It’s Best: Talented DanceFada Seth Speaks On His Creative Dancing Journey
  • txzcmqrlig on Fella Makafui Surprised With A Mercedes Benz Amidst Corona Outbreak-Video
  • esxyxevqxs on Exclusive: Lack Of Furniture And School Materials Affect Teaching And Learning In Pakyi No 2 District In The Ashanti Region Of Ghana.
  • Advertise with Us
  • Privacy Policy
  • Disclaimer
  • Get Featured On www.urstrulypraiznews.com
  • Contact Us
  • About Us – UrsTrulyPraizNews

© 2020 Urstruly Praiz News .Website Powered by CodeArthur.

No Result
View All Result

© 2020 Urstruly Praiz News .Website Powered by CodeArthur.