As dem go Supreme Court today, dem dismiss a motion wey NDC file give dema Flagbearer, John Mahama which dey demand say de Electoral Commission for answer questions about how dem transmit den declare 2020 election results.
As last minute come, the NDC file motion wey dey demand say Madam Jean Mensa for admit say a number of errors including de role of National Communication Authority (NCA) in transmission of results happen as the election dey go on.
But de motion do yawa sake of both lawyers for de Electoral Commission den President Nana Akufo-Addo oppose de application for the demand wey de NDC take come.
What sanso go on plus de day two of pre-trial hearing be say, de Court try soak de debates from Lawyer Tsatsu Tsikata who argue say de motion be important give de petition dem file.
As the debate dey go on de lawyers for Akuffo Addo den de Electoral commission come talk de court say NDC lawyers dey try use dis motion delay de election petition hearing, but Mr Tsikata no take dis accusation lightly.
Court adjourn de pre-trial hearing go morrow when de parties go meet again for Supreme Court of Ghana.
Source: Ibe www.urstrulypraiznews.com wey write am.
Comments
0 comments